Sunday, December 11, 2011

PSALM 23 (NPEV) NIGERIA PIDGIN ENGLISH VERSION

1. The Lord na ♍Ɣ shephard, i d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥. kampe..
2. E make M̶̲̅Ƹ sidon ƒø̲̣̣я̅ where betta d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥. flow and come put M̶̲̅Ƹ next †☺ stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am
white, come d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥. lead M̶̲̅Ƹ
d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥. go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi! if I waka pass where arm robbers,419 and juju people boku, come even join boko haram, reach valley of the shadow of death sef, mai bodi d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥. inside cloth.
Ɣ☺ΰя rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone
dey comfort me.
5. You don prepare ‎​​Ǧ☺☺ϑ food on top †ђε
table make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub M̶̲̅Ƹ ƒø̲̣̣я̅ head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda ƒø̲̣̣я̅ God house from lai
lai †☺ lai lai. GOD
ALMIGTHY NAYOU BIKO AMEN

No comments:

Post a Comment